Loneliness: Wetin e dey do to your bodi and how you fit overcome am
Source: BBC.com
Di world dey face dangerous epidemic of loneliness yet solitude fit dey highly beneficial. Find out how to harness di power of 'me time'.
Wetin loneliness dey do to your bodi and how you fit overcome am
Wia dis foto come from, Getty Images
Author, Andre Biernath
Role, BBC World Service
30 minutes wey don pass
Dem don describe loneliness as threat wey fit damage your health and e dey de… [7771 chars]